Home  ›  Ringtones  ›  Shutdown Ringtone

Shutdown Ringtone

This fierce Hindi rap pulses with savage energy and dark confidence, tackling themes of overcoming challenges and asserting power through sharp, bullet-like lyrics. Ideal for intense workouts or empowering drives.

00:00 / 00:31
icon icon
icon
icon

Download free Shutdown ringtone for your mobile phone. You can download Shutdown ringtone as MP3 file for Android or M4R file for iPhone.

Download .mp3 for Android
Download .m4r for iPhone

Shutdown - Song Lyrics

[Intro]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Every time I pull up with my gees
Oh my God we don shut it down
[Verse 1]
As a kid mama tell me say I be starboy
Prophet Read More >>

tell her say ogo yen loud gan (Loud)
So I think say e go easy (Go)
Oju eni ma la, oju e ni ma la ri o
So I enter industry like gbagaun gbagaun break is over
Me I think say I go blow with all the ginger
Cos everywhere I go, they tell me say I too sabi
Why I never blow?
Me sef I no sabi
Say
So I shout holy ghost
Save my soul
Give me lamba, make I blow
See me so
My mates don go
This December, I wan do shows
I don blow na dem sabi
What will be will surely be
I dey on fend anybody
Cos e don surely sure for me
[Chorus]
Cos I get
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Any time I pull up with my gees
Oh my God we don shut it down
[Chorus]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Every time I pull up with my gees
Oh my God we don shut it down
[Verse 2]
I came from nothing to something
Pray to God make my time luo
I want to feel among
Eziokwu kam na ekwu o
So I face my fears
Na blood and sweat and tears
Nobody answer me, be like say nobody care
Ah
Mpa na imelu nka
I'm now a biggie man
From rag to riches now
E be like cinema
I'm up like celling fan
The boy is chilling now
Show them God no be man
I'm the biggest thing In town
Yeah, the biggest fish in town
Ebum uzo adirom ekpe azu
Nwoke na elizi ife nwelu anu
Ghetto boy nozi na ikpo aku
Yeah, ifu ife jam o
Fa amakwusi ife chukwu plan o
Mebe Ifem n like
Enwerom yawa no wahala for my side
Buy the mall ona eko far when I take get the mind
Bank alert kita money no fit fall my hand
New currency inwe emergency call the boy on time
Kpo the boy on time I gat dollar for my hand
[Verse 3]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Any time I pull up with my gees
Oh my God we don shut it down
[Outro]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Every time I pull up with my gees (Gees)
Gees and Spy e done shut it down
[Outro]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Every time I shut down when I pull up with my gees
Prada on my feet, steady rocking Louis V
Anywhere we enter, we know them all there know we
Name: Shutdown - Spyro & Phyno
File type: MP3(Android) & M4R(iPhone)
Duration: 31s
File Size: 486.8 KB
Downloads: 1

Shutdown Related Ringtones

Best Ringtones 2026

News

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the Downringtone community safe.
Close

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.

Next Ringtone Guzarish →